Start Lyrics

Mentally Lyrics – Asake

Mentally Lyrics

[Intro]
Mentally, mentally

[Chorus]
Mentally, mentally
I dey strategise mentally
No slacking, no slacking
Ka sa ma lo, no shaking
Omo them no fit imagine
Where I go dey tomorrow? I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass their go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, so mo?
Aye yii ko pe meji jeun lo
Many people don go, many people don come, show love

ALSO READ  Diet Mountain Dew (The Flight Demo) Lyrics - Lana Del Rey

[Verse 1]
Skibi kobobo skibi kobo
If I don dey dull give me liquor
Omo ope lawa, awa n gbope o
Alhadullilah, a o ni na tan o
Tin ba romo mefa mo ma sopę o
Ice on my neck
LV, fuck I’m big on flex
Thug life make I dey shirtless
I dey reckless ko dę ni wale
Lagbara Satiramoni
Moving fast bi Sarkodie, Animakoli
O legendary
Oh no no no is plenty
Loke loke jejely
Ridding slow in my Mercedes
Base one or two mehn am still on cruise
Tin ba romo meta mo ma pon mi kun
Timberland is my favorite shoe
Moving like I be Scooby Doo
My brother tell me, “What it do”
A o şa le ku
OG’s know me for my hood
Won man so pe mo ngara ju
Olohun mi lo le humble mi
Bolo wan dey gum body
Hmm hmm hmm hmm hmm comot body

[Chorus]
Mentally mentally
I dey strategize mentally
No slacking no slacking
Ka sa ma lo no shaking
Omo them no fit imagine
Where I go dey tomorrow I dey move like magic
I fit dey for Cincinnati
Pass their go Abu Dhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, so mo?
Aye yii ko pe meji jeun lo
Many people don go many people don come, show love

ALSO READ  Eight Days a Week Lyrics - The Beatles

[Verse 2]
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no
Wahala
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Mohamed Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no
Wahala
[Outro]
So n lọ?
Ọmọ so n lọ?
So n lọ?
So n lọ?
Şo n lọ?

Artist – Asake

Release Date on Aug. 9, 2024

Album – Lungu Boy

Denial of responsibility! Theinfobytes is an automatic aggregator of the all world’s media. In each content, the hyperlink to the primary source is specified. All trademarks belong to their rightful owners, all materials to their authors. If you are the owner of the content and do not want us to publish your materials, please contact us by email – theinfobytes1@gmail.com. The content will be deleted within 24 hours.